Wanlov The Kubolor ft. Sho Madjoji - No Borders (Official Music Video)...

Artiste: Wanlov The Kubolor (Ghana/GH)

Music Video Title: "No Borders" featuring Sho Madjoji

Video Directed By: Wanlov Kubolor Cini

It is clear that we must find an African solution to our problems --- and this can only be found in African unity! Divided we are weak; united, Africa could become one of the greatest forces for good in the world - Kwame Nkrumah. We have created imaginary lines on the planet, and we are using them to oppress each other. Wind can blow a dead leaf across a border, but a human being needs a piece of paper with permission written on it!

LYRICS:

we no dey hia any borders 
dis b one africa 
dat b the dying wish of kwame nkrumah 
wot dey take so long 
immigration officer 
mek u mek i pass 
gyae kwasia ejuma

Then i dey travel go naija

Wey i reach togo
the Immigration officer say e no go make i go
unless i get l'argent cefa or euro
e squeeze e face mek i pass as e see kobo
as i catch lagos
Some show for soweto
dey say if i no go accra apply

No go get oh

the same tin d west dey do we
We dey do wana body
d tin wey e b worse
B we no dey c see wana folly
dem crazy borders 
Dem crazy borders 
we for erase dem crazy borders off the map

ENJOY THE VIDEO BELOW: